Dey Lowkey歌词由Marvin Nmah&Miggoblaq演唱,出自专辑《Dey Lowkey》,下面是《Dey Lowkey》完整版歌词!
Dey Lowkey歌词完整版
I dey lowkey
When sapa hold me
But you no go fit notice
I dey i dey i dey
Marvin nmah the music is banging now
Yeah yeah
Oh oh oh
Yeah
I get before no be property
You go first doo before you re mii
Life na turn by turn
Make you wait for your turn
Lo lo lo
I'm up for the mula dan dan dan
Me no wan for wahala ra ra ra o
I just wan enjoy my life
Oh cos say
I dey lowkey
When sapa hold me
But you no go fit notice
Nobody look my face
I dey lowkey
When sapa hold me
But you no go fit notice
I be person wey you disconnect
Why you come dey ask for help
Biko don't give me stress
Give me stress o
When the sapa dey my neck
Nobody to call a friend
But Now you wan reconnect
Reconnect o
Oga dey your dey abeg
My own full my head
I can't get it out of my chest
Na why I sip matel
Oga dey your dey abeg
My own full my head
I can't get it out of my chest
Na why I sip matel
I dey lowkey
When sapa hold me
But you no go fit notice
Nobody look my face
I dey lowkey
When sapa hold me
But you no go fit notice
It could be good
It could be bad
When e plenty the friends go come o
when e empty dem go fashy
Dem go tuama for you
Make you use your brain your brain
No dey shalaye Laye
Make you live life dey lowkey
Cos say
I dey lowkey
When sapa hold me
But you no go fit notice
Nobody look my face
I dey lowkey
When sapa hold me
But you no go fit notice
Make you use your brain your brain
No dey shalaye Laye
Make you live life dey lowkey o