笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-25 20:57 | 星期六

GBE RA歌词-Wondaa Boi

GBE RA歌词由Wondaa Boi演唱,出自专辑《GBE RA》,下面是《GBE RA》完整版歌词!

GBE RA歌词

GBE RA歌词完整版

wonder to the world

see my life I dey live I no hate on anybody

lojo jum o I wake I dey thank God for my life oh

I see many things is so hard but I need this money

I swear to God if I hustle I go get this funds

see many many people many people

Them feel like to dey hate on me

hate on me for no reason I no know wetin I do them

awon ara adugbo them dey carry my matter put for head

them try to dey see my end

they are going out there

Gbera oh

Omo ologo ti gbera oh

me I dey hustle I dey pepper them

me I dey hustle I dey pepper them

Omo ologo o ni shofo oh

moni gbera oh

Omo ologo na sha ti gbera oh

hustle everyday on my own

see I dey hustle on my own

I dey hard time on my own

everybody get he pay day

mehn I say to myself then I hustle on my own

mehn I ride on myself then I'm going viral

when I see many shows oh naa naa na

story story nobody dey

So me I don't care what them talk

I hustle on my own make I get cash ahn ya

I swear them go hate them go hate

But I don't care what them talk about

finally I dey hustle I dey hustle on my own

ginger yourself brother man moni hustle get the money

nobody go dey when the owo nor dey around I swear

enemies dey battle me them dey fight me everyday

but I try to elevate make I try to upgrade oleee

Gbera oh

Omo ologo ti gbera oh

me I dey hustle I dey pepper them

me I dey hustle I dey pepper them

Omo ologo o ni shofo oh

moni gbera oh

Omo ologo na sha ti gbera oh

hustle everyday on my own

Gbera oh

Omo ologo ti gbera oh

me I dey hustle I dey pepper them

me I dey hustle I dey pepper them

Omo ologo o ni shofo oh

moni gbera oh

Omo ologo na sha ti gbera oh

hustle everyday on my own

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/efc51VVA9AglRUwsD.html

相关推荐

  • 与天空比个耶 (live合唱版)歌词-姜雨涵

    与天空比个耶 (live合唱版)歌词-姜雨涵

    与天空比个耶 (live合唱版)歌词由姜雨涵演唱,出自专辑《与天空比个耶》,下面是《与天空比个耶 (live合唱版)》完整版歌词! 与天空比个耶 (live合唱版)歌词完整...

  • Potion歌词-Tempest&mehak.

    Potion歌词-Tempest&mehak.

    Potion歌词由Tempest&mehak.演唱,出自专辑《Potion》,下面是《Potion》完整版歌词! Potion歌词完整版 She's like the potion I drink upThe only ocean I sin...

  • A Beira do Caminho歌词-Kirimbawa

    A Beira do Caminho歌词-Kirimbawa

    A Beira do Caminho歌词由Kirimbawa演唱,出自专辑《A Beira do Caminho》,下面是《A Beira do Caminho》完整版歌词! A Beira do Caminho歌词完整版 Fiquei rf...

  • Gbayi (Explicit)歌词-Oladez

    Gbayi (Explicit)歌词-Oladez

    Gbayi (Explicit)歌词由Oladez演唱,出自专辑《Gbayi (Explicit)》,下面是《Gbayi (Explicit)》完整版歌词! Gbayi (Explicit)歌词完整版 Wonmo eru temi njeOm...