Won’t Be Sad For Life (Explicit)歌词由Khallythefuture&Dapop演唱,出自专辑《Melodies bring back Memories (Explicit)》,下面是《Won’t Be Sad For Life (Explicit)》完整版歌词!
Won’t Be Sad For Life (Explicit)歌词完整版
Na na na
Yeah eh eh
Steading grinding,one day man go shine
Baba take the pain,make you bring the smile
Daddy left me,when I was just a child
mama told me my future is bright
We only sad,it won’t be for life
Go down on my knees pray to yah Allah
I pray this life,someday go better
I’m really tired but ie go better oo
(Ahn Ahn Ahn Ahn Ahn
Ahn Ahn Ahn Ahn Ahn
Ahn Ahn Ahn Ahn Ahn
It only gets better…
Ahn Ahn Ahn Ahn Ahn
Ahn Ahn Ahn Ahn Ahn
Ahn Ahn Ahn Ahn Ahn
We won’t be sad for life
Normal Normal,otisumi
But won bimi re kin give up
Buruka yapa lorun mi,bi Cuban orun geeboy
Ibi ta tin bo lo Jin,ibi tan lo yen o jin no
Mo mo or hustle shi ma pay
Ni mo shey gbe sori bi weavon
So we started years back,not knowing what life was made off,
A kon saare,we no see wetin dey chase oo
Iru eshe won ni mo moshe,
Oluwa mi Kilode gan?
Why I’m I not getting all the things that I prayed for?
They said I had to ……. Before I blow
Asin mo gbodo drop dance track,ko ma Jo
The kind wey don dey my mind are more than critical
Otie tun ni ishey weray kan tan shey to dabi prison yard
After work la le
Odo iya Mary la tin ra bread waa
I have a girl then,who happens to be my ex now
The love used to be real
Ko to ni ohun ole endure mo
But wetin man go do? I just have to tell her good luck..
Ahn Ahn Ahn Ahn Ahn
Ahn Ahn Ahn Ahn Ahn
Ahn Ahn Ahn Ahn Ahn
It only gets better…
Ahn Ahn Ahn Ahn Ahn
Ahn Ahn Ahn Ahn Ahn
Ahn Ahn Ahn Ahn Ahn
We won’t be sad for life
….. ….. ……..
Ahn Ahn Ahn Ahn Ahn
Ahn Ahn Ahn Ahn Ahn
Ahn Ahn Ahn Ahn Ahn
It only gets better…
(RAP)
Me I wanna thank God for the blessings
Tori layemi,mio ni shey eshin
I gat many things wey dey vex (but)
Mio sha le shey ogun
Many therapists,but wetin Dey do me,dem no see ham
Nah only music be my pain killer
Melodies bring back memories
Sapa too choke but who I wan tell
I gat a story but no one wan hear
Because I no show you con vex for me
Brother tell me when last did you checked on me
Astaghfirullah for the sins I made
I no get anything,why dem con Dey hate
Bukata lorun mhi,no bi Diamond ooo
I dash you good name,gimme Diamond oo
If you talk ham dem go call you fool
If you no talk ham,you fit die young too
Steady grinding but I’m so confused
I no fit give up,but my guard don loose.
Wake up in the morning,feeling like I’m blessed
Grinding for the money,always like I’m stressed