Want No More (I Said) (Explicit)歌词由Akwasi Reaction&BatchBug演唱,出自专辑《Want No More (I Said) [Explicit]》,下面是《Want No More (I Said) (Explicit)》完整版歌词!
Want No More (I Said) (Explicit)歌词完整版
Said I no go waste no thoughts on you
Said ago dey move ago move past you
Why you now in my head, who sent you?
Broke my heart now you break mind too?
You no dey see don’t disturb on door?
You wan make I get down beg for floor
Obaa wodeɛ wo, the way you dey bore
Know you did it all for the glitz glamour
Wodeɛ you naa put asunder
Time to scatter
Obaa woyɛ gift aa back to sender
Tasha on Christmas, back to Santa
Anoe sae you fake from Kanta
Said ano go waste no thoughts on you
Ago only think brand new
Each time I try I find myself
Think right back to you
I said ano go waste no thoughts on you
Ago only think brand new
Each time I try I find myself
Think right back to you
These thoughts be wild
And I want no more, I want no more
These thoughts be wild
And I want no more, I want no more
These thoughts be wild
And I want no more, I want no more
These thoughts be wild
And I want no more, I want no more
Get outta ma head
Ɛnhyɛ ɛbufuo oo
Mempɛ nnisuo oo
Wo
Enbu ɛnikyie oo
Wonni m’akyi oo
Wo
Mepɛ wonti oo
Na w'ayɛ me sei, me kra resu oo
I thought wobɛka se ɛnyɛ w’ani oo
But you knew what you did
Eno na ɛyɛ m’ahi oo
But me wrɛ renfi oo
I try all I can but me wrɛ renfi oo