笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-20 19:59 | 星期一

NO PRESSURE歌词-Clayom

NO PRESSURE歌词由Clayom演唱,出自专辑《NO PRESSURE》,下面是《NO PRESSURE》完整版歌词!

NO PRESSURE歌词

NO PRESSURE歌词完整版

No pressure

Verse 1:

We all facing one or two, you decide to post yours on your status

Despite the situation, try dey appreciate God

Toro koba tin ba to, Oloun moma n dupe gan

Cos some people dey pray make dem dey your position

While some people People dey wish make u fall

But wait ooo

kilofe gain, wtf

Mio le fhor

44-4 awa 40

Emi 40

Chorus:

Me no want pressure

Me no want pressure

Make you carry Wahala dey go front

Zero pa, na baba God dey bless us

Thank God say man no be God

Just wanna dey on a low

Push on a low

Cash on a low

Just wanna dey on a low

Push on a low

Cash on a low

Cos they plenty wey dey wish make I fall

Oluwa loshe mmm eyan ko

So me no fhor, kosi pressure rara

Me no fhor rara oooo

Rara, rara oooo

Rara, rara oooo

Rara, rara oooo

Rara, rara oooo

Just wanna dey on a low

Push on a low

Cash on a low

Just wanna dey on a low

Push on a low

Cash on a low

verse 2:

When I look in the mirror, I see only my sef

Nobody cares until u famous or dead

So I focus on my hustle,cos one one to help

And I dey on a low, dey enjoy myself

Cos this life na waso/waso (50/50)

I dey grind pasepase

Before you gimme pressure,cut you out of my life

Cos this side no pressure, don’t you call my line

(Don’t you come my side, don’t you call my line)

Moma ja kilometer

Tin ba gba 100 meters

Korin shina Peter

Pe philomina

Make we ride all over

Then go kalakuta

Nonstop raba

Me no go soba

^Moma ja kilometer

Tin ba gba 100 meters

Korin shina Peter

Pe philomina

Make we ride all over

Then go kalakuta

Nonstop raba

Me no go soba^

Chorus:

Me no want pressure

Me no want pressure

Make you carry Wahala dey go front

Zero pa, na baba God dey bless us

Thank God say man no be God

Just wanna dey on a low

Push on a low

Cash on a low

Just wanna dey on a low

Push on a low

Cash on a low

Cos they plenty wey dey wish make I fall

Oluwa loshe mmm eyan ko

So me no fhor, kosi pressure rara

Me no fhor rara oooo

Rara, rara oooo

Rara, rara oooo

Rara, rara oooo

Rara, rara oooo

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/efc64VVA9BghRWgAFCg.html

相关推荐

  • 那个时候歌词-金贵晟

    那个时候歌词-金贵晟

    那个时候歌词由金贵晟演唱,出自专辑《心碎的声音》,下面是《那个时候》完整版歌词! 那个时候歌词完整版 那个时候 - 金贵晟词:珑喆曲:珑喆编曲:张峰棣制作人...

  • 心碎的声音歌词-金贵晟

    心碎的声音歌词-金贵晟

    心碎的声音歌词由金贵晟演唱,出自专辑《心碎的声音》,下面是《心碎的声音》完整版歌词! 心碎的声音歌词完整版 心碎的声音 - 金贵晟词:珑喆曲:珑喆编曲:张峰...

  • Хочу сиять歌词-Лиза Козлова

    Хочу сиять歌词-Лиза Козлова

    歌词由 演唱,出自专辑《 》,下面是《 》完整版歌词! 歌词完整版

  • 老地方见歌词-金贵晟

    老地方见歌词-金贵晟

    老地方见歌词由金贵晟演唱,出自专辑《心碎的声音》,下面是《老地方见》完整版歌词! 老地方见歌词完整版 老地方见 - 金贵晟词:珑喆曲:珑喆编曲:珑喆制作人:...