Fast Cars歌词由Grey Vyper演唱,出自专辑《Fast Cars》,下面是《Fast Cars》完整版歌词!
Fast Cars歌词完整版
When I pull up in a maserati
(Maserati)
Getting fame
Like I be illuminati (illuminati )
Fine girls for my side
Where d hennessy ?
(Hennessy)
I be fine boy u no
Dey see d face
(See d face)
On a fast lane me I don go
(Don go)
I be gorilla for d jungle
(Jungle)
Ice on my neck and I don show
(Don show)
Everyday we popping
Bottles (Hey Hey)
Naked girls on my DM
Feeling fly me I no
Dey fear dem
When I step in d club
I Dey feel dem
VIP treats I Dey give dem
Dark shades
On I no dey see your face
OTF bad energy far away
Life no hard pull up in a convoy
Convoy
Activity wey Dey give man joy
Give man joy
Night life and steady cruise
Many likes and many views
Many called but few are chosen
I'm among the few are chosen
Bring deal many endorsement
I dey deliver for my government
Go broke go hard chop life
Spank ass live life chop life
Fast cars, shayo
Fine girls, plenty girls
You know the rest
I cannot die o
Spray money like I don't care
Fast cars, shayo (shayo)
Fine girls, plenty girls
You know the rest
I cannot die o
Spray money
I want to live my life ooo
There are many many
Things i want to do
I want to live my life ooo
There are many many things
And many things I want to do
Night life and steady cruise
Many likes and many views
Many called but few are chosen
I'm among the few are chosen
Bring deal many endorsement
I dey deliver for my government
Go broke go hard chop life
Spank ass live life chop life
They call me Greyvyper eh
You know d vibez