笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-11 06:24 | 星期六

C Me (Explicit)歌词-Azeez&Horlagold

C Me (Explicit)歌词由Azeez&Horlagold演唱,出自专辑《C Me (Explicit)》,下面是《C Me (Explicit)》完整版歌词!

C Me (Explicit)歌词

C Me (Explicit)歌词完整版

A to the Z to the

A to the Z to the E E

(Bless me , Jah bless me)

Eh , See me I Dey count my blessings

See me I Dey pray to God everyday that I wake

See me I Dey make more money

See me i Dey make more brain everyday that I wake

See me I Dey make more see me I Dey make more see me I Dey make more brain

Tori mo n gbono lowo mo n shano lowo

Omo ton muno lowo yei yei

I got fire in my mouth dragon

Sip Hennessy pelu loud (hss) drag on

Pull up in a porshce , escort wagon

Money in all pockets so I sag on

God father do you gather

I got a shawty for the road tell me who’s badder

All i care about is money no be who’s badder

Money driving me since 09 Oshey my Uber

See I’m mavin the money like I’m don baba

Talk about ? Baba just Dey bless me sha

No canter you don’t fit in my bata

My guys Dey fit 100 no come throw banter eh

To the times wey I Dey sapa

Gbe legedes lati phase 1 de osapa

See me I Dey count my blessings no fuga

If you no like me that no be my problem sha eh

See me I Dey count my blessings

See me I Dey pray to God everyday that I wake

See me I Dey make more money

See me i Dey make more brain everyday that I wake

See me I Dey make more see me I Dey make more see me I Dey make more brain

Tori mo n gbono lowo mo n shano lowo

Omo ton muno lowo yei yei

O n gbono I’m hotter than fire

Phobia check bazooka n jawon laya jo

God Abeg make my mother no cry ah

Keep them safe make them see when I go viral

Bami gbowo mi ko kanmi

You wan come Dey claim my homie you be dummy

You can never be on my team you go dull me

You no be my problem sha so ko kanmi you dummy

See me I Dey count my blessings

See me I Dey make more money lojojumo

See me I Dey make more brain

Daily I Dey count my blessings I’m not a fool mo eh

See me I Dey count my blessings

See me I Dey pray to God everyday that I wake

See me I Dey make more money

See me i Dey make more brain everyday that I wake

See me I Dey make more see me I Dey make more see me I Dey make more brain

Tori mo n gbono lowo mo n shano lowo

Omo ton muno lowo yei yei

Mo n muno lowo yei ye

Omo to n gbono lowo yei ye

O n gbono lowo

Mo n shano lowo

Tori mo n gbono lowo yei

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/efc79VVA9Dw9XUQoA.html

相关推荐

  • Moonlight (Slowed + Reverb) (Remix)歌词-Music Factory

    Moonlight (Slowed + Reverb) (Remix)歌词-Music Factory

    Moonlight (Slowed + Reverb) (Remix)歌词由Music Factory演唱,出自专辑《Moonlight (Slowed + Reverb) [Remix]》,下面是《Moonlight (Slowed + Reverb) (Remi...

  • Bama Bela Yarim歌词-Lokkiey

    Bama Bela Yarim歌词-Lokkiey

    Bama Bela Yarim歌词由Lokkiey演唱,出自专辑《Bama Bela Yarim》,下面是《Bama Bela Yarim》完整版歌词! Bama Bela Yarim歌词完整版 Ba艧谋ma bela yarimGel,...

  • It’s Magic歌词-Stanley Black

    It’s Magic歌词-Stanley Black

    It’s Magic歌词由Stanley Black演唱,出自专辑《Don’t Forget Your Mother》,下面是《It’s Magic》完整版歌词! It’s Magic歌词完整版 It's MagicOooh I tr...

  • Lamberto Quintero歌词-Antonio Aguilar

    Lamberto Quintero歌词-Antonio Aguilar

    Lamberto Quintero歌词由Antonio Aguilar演唱,出自专辑《Las Favoritas de Tik Tokk VOL 2》,下面是《Lamberto Quintero》完整版歌词! Lamberto Quintero歌词...