Nzaza歌词由Horler bammy演唱,出自专辑《Nzaza》,下面是《Nzaza》完整版歌词!
Nzaza歌词完整版
Lyrically dope Bammy, Emi lo ko WYKAM
This is my story, I'm the character
I bin dey do this right from way back
Make I give dem pep talk like Guardiola
Me I don learn alot about this life Ajeh
Some days are good, some get as e be
Some days me I just wanna dey my dey
Me I no wan interfere
For wetin dem no call me, make I shook mouth ooo,
Won fiyen komi, I no dey do that ooo
Won le won ba ti, no be by who first blow
Oluwa lon pin na hin through pass ooo
If you no get oh, Dem no send
Na why you gast to put in work, One hundred
Cos if you show mediocrity, na your calamity, you go face the penarity oo
Pesin wey no Work ooo, tell me how e wan chop
Me I no know know
Ko sha gi logbe
Ko togoro lofa
How you wan flex oh?
Emi o kere, Emi o kere
What me I no understand, moma bere oo
And if na new update, kode sere oo
No one is an island, mi o fe le le ooo
Emi o kere, Emi o kere oh
Sofun ma wobe
Ma wobe
Ma wo enikankan
Nzaza Oluwa Nzaza
Nzaza Oluwa Nzaza ah ah
Oluwa Nzaza
Nzanza Oluwa Nzaza
Nzaza Oluwa Nzaza
Nzaza Oluwa Nzaza ah ah
Oluwa Nzaza
Nzanza Oluwa Nzaza
Me I wan dey give dem trouble, like ajigijaga
As I dey battle with Sapa
Me I no wan waste my energy, on top your matter
Sho moye ton mi ta data
Make my matter be talk of the town, oh lo lo
Me dem no get peace oh
Vawulence gang, right from the Headquarters
Comrade abeg off mic oo