10 days歌词由Boyvibez演唱,出自专辑《10 days》,下面是《10 days》完整版歌词!
10 days歌词完整版
10 days me I no fit sleep
I hope God e dey notice me
I don try to dey do dating
My life be like action film
Woni ki duro woni ki sare
Tiba lo broke kini maje
I don dey reason boya kin sanle
But I no wan slow olohun maje
Early wey me wake
Me I know sey na my life I dey stake
If I make mistake
But is okay
No time to dey waste
Na the bag I Dey chase
Incase i go craze
No retreat no surrender
If it get better.
Una dey find me
I dey find kaluba
See for your self
What’s the essence
If it’s not money you’re talking nonsense
2019 I bin dey trap arizo
Ask,Amani na e know as e dey
Nobody knows
As long as I light my kpo
I no wan know how things go
2021 I gained admission
I Dey plan my future
Wole tell me sey make I use my head
Carry me meet manny and friends
I no fit dey snooze
I don’t want to loose
I just wan dey cruise
Is it peace you want
Is it money or love
I don wanna loose it all
I wan fly in the sky
Are my dreams to much
Hallucinating my thoughts
I no wan dey faraya
(Chorus x2)
Oh oh oh jah aa
Con gimme peace of mind
Take away this pains and sorrow
I no wan loose my mind
Make dem no sey I no talk o
Cause e be you wey get my back
When I was falling
And e be you wey cover my scars
17,18,19 bobo
Omo De nie totin fa popo
Everything that we’ve been through is all love
You no fit do me bad ko jelo
Who sat and watch my infant head
I don sip Martel
High pass cartel