Outside gang (Explicit)歌词由D’brain Richway&Medo Boi&DJ PAPIYASKY&Wonder Mix演唱,出自专辑《The journey continues (Explicit)》,下面是《Outside gang (Explicit)》完整版歌词!
Outside gang (Explicit)歌词完整版
Outside Gang
D’brain Richway X Medo Boi X Dj Papiyaski
Medo to the world Richway to the world
Papiyaski to the world !
Party everyday
Monday to Friday
Saturday Sunday self no holiday dey
Me I can see payday on the way
E'lo l'ti na mio le shalaye
Party everyday
Monday to Friday
Saturday Sunday self no holiday dey
Me I can see payday on the way
E'lo l'ti na mio le shalaye
Ye eeee hh
I wan pool up with my niggas
Outside geng awanita
Pamlocosita
Je ka pade lo do shina peter
Wo alaye
Owo oti k'le rale
Mi o de le shalaye
Bi papiyasky se n'gbemi trabaye
Wo alaye
Owo oti k'le rale
Mi o de le shalaye
Bi poco se n'gbemi trabaye
So e ma jo oooo ( e ma jo e ma jo)
E ma dancia ( won ma dancia gan )
E ma gbese lo oo oo yee
Pelu bata balanciaga ( pelu bapa balanciaga)
Richway outside gang outside gang outside gang party party everyday
so many pekus don land
You go don dey see us on your status no lie
Why why i no fit wear rag
Hope say you dey feel my swag
Omo i no dey brag
Eshi ma pe manager pe efe join gang
When we start seeing music bag
Am still on my own with my own bag
Tewo tewo ni ore everybody inside lag
DJ papiyasky
Keep moving
No dulling
Omo keep pushing
No salary
But we make money
From grass to grace
We keep moving
No fugazzy
Sha ma gbe body
Kini mofeso fun
Awon heaters yi
Say I don land on a beat pelu papiyasky
Me and my niggas dey outside
Pelu papiyasky
So all the girls go move side to side
Shey you dey listen
Gbo gbo yin le tin gbo n sin
Ah me I no like rubbish
No pressure me
No reason
Se ti gbo me yeee
Omo no pressure me jor shanu mummy mi
Shashè gbowo every time no weekend
i dey try take care of myself no weakness
Outside gang no get time for laziness
We are always up for our business