笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-25 00:29 | 星期六

Backgroud (Explicit)歌词-Hadeyvibez&Bossboi

Backgroud (Explicit)歌词由Hadeyvibez&Bossboi演唱,出自专辑《Backgroud (Explicit)》,下面是《Backgroud (Explicit)》完整版歌词!

Backgroud (Explicit)歌词

Backgroud (Explicit)歌词完整版

Hun ah ah ah teh teh oh

Teh oh

Boss boi nani

Call me call me call me

Hadeyvibez oh hadeyvibez ooh ooh

Say

Where I come from

They get no sisi

Them say make I no rush

Peh this life na six feet

As I dey struggle

Pity my family

Coz I left home

To face some many shit

Me I gat talk many things

That time wey

I get nobody

They always use to shenk me

Use Thier call splash

Water for my body

And we call them

Them no pick

My broda

Wetin go be go be

As a man of hood

I keep on hustle

Many different

Job wey I went to do

Blessings over me

Since your light on me

Watch over me

I be person pikin

Bukata yapa

For my neck

That's me no dey sleep

That's why me no dey sleep

Daddy no ni nothing

Mummy o ni nothing

I want to be somebody (somebody)

Lola satira

Ojojumo lan ka Tira

So Fe Mon story

Oluah alhau fun mummy mi

Oluah alhau fun mummy

Tin ba ranti story mi

Thank god say god

No be man oh

My niggar fit dey deny me oh

Eyes don see many things oh

Oju tiri nka

Eyes don see many things oh

Oju tiri nka

(Oju tiri nkan kan)

Say

Where I come from

They get no sisi

Them say make I no rush

Peh this life na six feet

As I dey struggle

Pity my family

Coz I left home

To face some many shit

Me I gat talk many things

That time wey

I get nobody

They always use to shenk me

Use Thier call

Splash water for my body

And we call them

Them no pick

My broda

Wetin go be go be

As a man of hood

I keep on hustle

Many different

Job wey I went to do

Blessings over me

Since your light on me

Watch over me

I be person pikin

Bukata yapa

For my neck

That's me no dey sleep

That's why me no dey sleep

Omo ologo didan

He no easy for here

So we no dey give up

Me and my jiggy

Dey pressing button

Coz only money

Fit to boost energy

Ajitu koma gbewa

Awon to shenk wa

Kan pada kan wa bewa

(Kan pada kan wa bewa)

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/efcafVVA9BghXWwcHDA.html

相关推荐

  • 花房姑娘 (cover: 郭宴)歌词-陌染

    花房姑娘 (cover: 郭宴)歌词-陌染

    花房姑娘 (cover: 郭宴)歌词由陌染演唱,出自专辑《唱歌给你听》,下面是《花房姑娘 (cover: 郭宴)》完整版歌词! 花房姑娘 (cover: 郭宴)歌词完整版 花房姑娘-郭...

  • 如果云知道 (cover: 郁可唯) (Live)歌词-陌染

    如果云知道 (cover: 郁可唯) (Live)歌词-陌染

    如果云知道 (cover: 郁可唯) (Live)歌词由陌染演唱,出自专辑《唱歌给你听》,下面是《如果云知道 (cover: 郁可唯) (Live)》完整版歌词! 如果云知道 (cover: 郁...

  • 其实你不懂我的心 (cover: 童安格)歌词-鹏Peng

    其实你不懂我的心 (cover: 童安格)歌词-鹏Peng

    其实你不懂我的心 (cover: 童安格)歌词由鹏Peng演唱,出自专辑《新年快乐(2024)》,下面是《其实你不懂我的心 (cover: 童安格)》完整版歌词! 其实你不懂我的心 ...

  • Back In The East (Explicit)歌词-Prince Of Falls

    Back In The East (Explicit)歌词-Prince Of Falls

    Back In The East (Explicit)歌词由Prince Of Falls演唱,出自专辑《A Fallen Star (Explicit)》,下面是《Back In The East (Explicit)》完整版歌词! Back In ...