Anyhow Money歌词由Hakpala&Nathino演唱,出自专辑《Anyhow Money》,下面是《Anyhow Money》完整版歌词!
Anyhow Money歌词完整版
Lyrical Excellency
Weytin man be
Wey no get money
Koko for pikin
Wrapper for mommy
Dat be why I hustle every day
And always I dey pray
God give me way
Make your boy blow
Make di cash dey flow
Make I stack da dough
Gimme big money
(cedi naira cfa)
Make I buy private jet
(euro pound dollar)
Anyhow money
(cedi naira cfa)
Baba change my life ooo
(euro pound dollar)
Gimme crazy money
(cedi naira cfa)
I want to buy island ooo
(euro pound dollar)
Anyhow money
(cedi naira cfa)
Make I upgrade
(euro pound dollar)
(Hakpala)
Wer we dey come from very far
Looking for pastures wey be greener
Baba God promise
See da style wey e take deliver
Right now watch me as I roll up
In my range rover
Baba heard my prayer
Now I turn controller
Funyetɔwo mi va kpɔ da
I've been touched by favor
Abi you say I no fit make am
Generational curse I no fit to break am
My poverty story see how God e change am
Who Jah bless nobody go fit to curse am
(DHA Chancellor)
(Eeee a)
Me be ga neva ma ɖu loo
Nye menye aɖaba oo gake ma tu xo lo
Nye ga la do a lolo abe adido (eee)
Ne ma nɔ vevie ɖe na nye ƒome tɔ wo lo
Elabe ga ye wɔa nu ga ye nye ame
Ga ye na bubuteƒe le amehawo me
Ga ye tua xɔ ga ye ƒle ʋu
Ga ye nana ŋusẽ ŋutsu wo teŋu ɖena srɔ̃
Eyata ga nyo loo nɔvi
Ne ga me le o leke na va wɔ
Wɔdɔ na Kpɔ ga nɔvi
Do kesinɔnu ga ye nye ŋutsu
Cedi Naira CFA
Euro Pound Dollar