Lowkey歌词由Brolaq演唱,出自专辑《Lowkey》,下面是《Lowkey》完整版歌词!
Lowkey歌词完整版
(Intro)
Yeah yeah
I say Brolaq
(Verse 1)
Gimme dat love on a lowkey
Why you go talk say you no know me
Me wey b king for my villa
I be trying keeping ma distance
Gimme money no more story
Anytime I laugh am on molly
As I Dey high with my niggas
I just wan wake in my Beamer
(Chorus)
Oluwa cover mhi
Dem b wan know how I do my things
Many fine girls wanna cover me
But I say no no (say no no)
Oluwa cover mhi
I pray good things for my brotherly
Make another no Dey bother me
Coz I stay low low (stay low low)
Gimme Dat!!!
Shey mo jó DJ JIMMYJAT
Won le mi bati
E so fun wan ta loni Bugatti
Gimme Dat!!!
Shey mo jó DJ JIMMYJAT
Won le mi bati
E so fun wan ta loni Bugatti
(Verse 2)
Coz many times Wey u make me wait
Girl please don’t be late
Maybe na because of the love you know
Maybe na hin make me craze
Coz many times when I see you babe
Girl my mind dey tell me say
Na you be d one wey go pave my way
We go party all the way
See this kind love no be lie (I swear)
You know you dey burst my mind
I no get the time to dey shalaye
Just know you dey make me high
See this kind love no be lie rara
You know you dey burst my mind
I no get the time to dey shalaye
Just know you dey make me high
(Chorus)
Oluwa cover mhi
Dem b wan know how I do my things
Many fine girls wanna cover me
But I say no no (say no no) should
Oluwa cover mhi
I pray good things for my brotherly
Make another no Dey bother me
Coz I stay low low (stay low low)
Outro
I like the way u whine your body
Girl see wetin you carry
Body wey be like magic
Turn me on when you call me zaddy
I like the way u whine your body
Girl see wetin you carry
Bodyy wey be like magic
Turn me on when you call me zaddy