ALHAMDULILAHI歌词由Ice Mic&2wesh演唱,出自专辑《ALHAMDULILAHI》,下面是《ALHAMDULILAHI》完整版歌词!
ALHAMDULILAHI歌词完整版
I pray to the lord hun
Kere oh kere oh
Icing sugar
Pemi lomotoda
Mode ma high wan bi coda
Jeko high
Korin korin 2wesh
I pray to the lord make I no go lost
Where I’m coming from omo that place long
Me I wanna see the light me I wanna b the light
Oh my God no forming
Always praying always working
O pawo dede he no comot for housy
Wetyn concern dem them just Dey talky
Looking down on me
Them all talking down on me
But I keep it elevating ohn
But I don’t care
I got to make it early
Family plenty
I Dey pray baba God shey you hear me
All my transactions make he no b pending
Ki everything ma drop omg no b small thing
Ayi moye transaction pending tio lor
Ti ko ba sheyen na who them they call Elon mosk
This is real life shit
My people no b small
Alhamdulilah everyday I thank God every day I thank God everyday I thank God
yeh e yeh
Alhamdulilah everyday I thank God
every day I thank God
everyday I thank God modupe mi o ba won gbebor
Yeh e yeh
Alhamdulilahi
Me I thank God for life
Many things sup for life
But me I Dey survive !!
So many challenges wey man Dey face but na God they deliver me
Oun sha lo cover mi ore baba o porrrr
Alhamdulilah everyday I thank God
every day I thank God
everyday I thank God modupe mi o ba won gbebor
Yeh e yeh
Ore to shemi por o Tobi
Ore to shey mi por ju ti er lor