No Dey Hear (Explicit)歌词由Qwamenewking演唱,出自专辑《No Dey Hear (Explicit)》,下面是《No Dey Hear (Explicit)》完整版歌词!
No Dey Hear (Explicit)歌词完整版
NO DEY HEAR LYRICS
intro:
Wei inkoadi, kai s3, mene
QwameNewking,
No dey hear, omo pikin no dey hear,
omo pikin no dey hear, (clap for the boy)
your friends tell you still you,(Kings music)
verse 1:
I can only give you love for one night,
give you love oo wantintin,
lay you down on a bed of rosses,
when its time for romancing cing, but,
eno be only you way,i dey treat like queen, queen, queen,
girl, i think we agree say, this go be one time thing..
chorus:
Now Omotola don catch feelings, she say she no wan leave me,
She say whenever she no hear from the boy then,ebe heartbreaking
Shey your mama no warn you, your papa don warn you,
your brother sef talk too,
your friends tell you still you no dey hear word,
Bridge:
No dey hear, omo pikin no dey hear,
omo pikin no dey hear,
your friends tell you still you no dey hear word(2*)
Verse 2:
No dey hear word, spoil the child and spare the dear rod.
Oh my dear, Ebe love you dey search then try the next door, Cos
If ebe one time thing i fit do am all day, but,
i swear on my body and soul eno be me be your soulmate
chorus:
Now Omotola don catch feelings, she
say she no wan leave me,
She say whenever she no hear from
the boy then,ebe heartbreaking
Shey your mama no warn you, your
papa don warn you,
your brother sef talk too,
your friends tell you still you no dey
hear word,2×
Bridge:
NO dey hear, omo pikin no dey hear,
omo pikin no dey hear,
your friends tell you still you no dey
hear word(2*)
chorus:
Now Omotola don catch feelings, she
say she no wan leave me,
She say whenever she no hear from
the boy then,ebe heartbreaking
Shey your mama no warn you, your
papa don warn you,
your brother sef talk too,
your friends tell you still you no dey
hear word,