Peace Of Mind (POM|Explicit)歌词由Supar Vee演唱,出自专辑《Peace Of Mind (POM) [Explicit]》,下面是《Peace Of Mind (POM|Explicit)》完整版歌词!
Peace Of Mind (POM|Explicit)歌词完整版
And if I tell you things wey me see no be small thing
See as I Dey
I no be novice
Wetin I see no be small thing you believe !! Do you believe?
They no won see me move make I blow up to something
Omo
Been on the street for money
Wetin dem talk no concern me!!!
Ko ko mi ahh
Kokomi
Cause sapa don do me nwie nwie!!
Shege ride me like keke !!
E come be like say I Dey fear
A lot of things wey man Dey face !!
Sapa do me le nue nue !!!
Omo
Shege ride me like keke
Ahh
E come be like say I dey fear
A lot of things wey man dey face
Oh woh woh woh
I’m tryna find my peace of mind
I’m tryna find my peace of mind am looking a way for peace of mind
I'm tryna find my peace of mind
l'm tryna find my peace of mind
Am looking for peace of mind
Wetin I go gain for this life if I no make am
Carry my problem na me get am
Always be me
me no Dey fake am
for real!!!!
Iam for real
Me no won Dey loose guard
Many things on my mind
So many things walai
Who won Dey buga
Biko maka why ??
Me I wonna clear my mind
Wanna clear my mind
Mi ah ah ah ind.
Cos sapa don do me nwie nwie!!
Shege ride me like keke !!
E come be like say I Dey fear
A lot of things man Dey face
Sapa do me leh nue nue !!!
Omo
Shege ride me like keke
Ahh
E come be like say I dey fear
A lot of things wey man dey face
Oh woh woh woh
I’m tryna find my peace of mind
I’m tryna find my peace of mind am looking a way for peac of mind