Adura (Explicit)歌词由Marsboy演唱,出自专辑《Adura (Explicit)》,下面是《Adura (Explicit)》完整版歌词!
Adura (Explicit)歌词完整版
Verse 1: 12:30 I dun wake up hustling mode I no wan fake up anywhere I go I wan lock up if the money comes I go stack up oluwa na your Grace all the things I dey confess my prayer na dem make dem profess all I want na my success better use your sense
Chorus: Hear my prayer adura MI the hustle dey burst my medulla ni oluwa abeg na my melanin make my money sweet like vitamin hear my cry adura MI the hustle dey burst my medulla mi oluwa abeg na my melanin make my hustle sweet like vitamin
Verse 2: If na fasting me I dun fast I no wan cast light the puff and pass ogogorow dun cast me I no use jazz ehwo ehwo nah everybody be ashawo I just wan shayo make my money long pass cargo I wan dey rich like dango swift you front and back jango jangolover it is what it is it is over bring the paper make we pull up in a chopper me I know say i go go far call me later
Chorus: Hear my prayer adura MI the hustle dey burst my medulla mi oluwa abeg na my melanin make my money sweet like vitamin hear my cry adura MI the hustle dey burst my medulla mi oluwa abeg na my melanin make my money sweet like vitamin. Ehwo ehwo ehwo eehhwo