Die 4 Me (Explicit)歌词由Dama&Xanni演唱,出自专辑《Die 4 Me (Explicit)》,下面是《Die 4 Me (Explicit)》完整版歌词!
Die 4 Me (Explicit)歌词完整版
Dama
everybody for my city dem blind
everybody say na money dem dey find ohhh
Xanni
te te tee
why oh why oh
why them want to try oh
please next time oh
make you no go die 4
nothing guy oh
me and my niggas dey try oh
please dont die oh
else you gona find oh
Dama
die 4 me make i shayo make dem cry for me
die 4 me make i know make dem wine for me
die baby girla come i dey with you
she tell me say she never see another badda man
never see another person wey go scatter am
i go tell am say na me wey go come again
you ready yet
baby no come dey find e your person
girl if i leave you gona learn e your lesson
nobody affi tell me your story
nobody affi tell me your story
you ready yet
baby no come dey find e your person
girl if i leave you gona learn e your lesson
baby i dont know
baby i dont know oh oh oh
Xanni
te te tee
why oh why oh
why them want to try oh
please next time oh
make you no go die 4
nothing guy oh
me and my niggas dey try oh
please dont die oh
else you gona find oh
Dama
die 4 me make i shayo make dem cry for me
die 4 me make i know make dem lie for me
die baby girl cause i dey with you
she tell me say she never see another badda man
never see another person wey go scatter am
i go tell am say na me wey go come again
do me like say na only me wey e dey oh
only my money wey you see
for this life i just wan play
just wan play
everybody yeah dey call my name
no be today them go shout my day oh
i dey tell them say na me wey e dey yeah yeah
and i know oh ohh
Xanni
and im a g like that
baby no drink to fast
if you leave that last
if you wan hit that gas ohhh
the weed mo pass
imma like this kind lass
somebody like that