M.M.M (Explicit)歌词由Seeth-Green演唱,出自专辑《Life I Choose》,下面是《M.M.M (Explicit)》完整版歌词!
M.M.M (Explicit)歌词完整版
Hallelujah money must be made
Obi cubana life style oh I want to relate
Hallelujah money must be made
Adeleke lifestyle oh I want to relate oh.
Nobody really care for me
I dey push my dream upcoming
I must make this money not whining
Doing my best in everything
If you no get money you no be living thing
Nothing wey my eye never see
I don find money enter Pharisees
Say no to poverty.. fire
I I'm going higher
Higher higher higher
Till I make this mula ×2
Say!Hallelujah money must be made
Obi cubana life style oh I want to relate
Hallelujah money must be made
Adeleke lifestyle oh I want to relate oh.
You have to know say life na one time
Abeg tell me what to do without money
I cannot will stand the tears of my mommy
Living poverty is not funny.
I no dey fear at all
Poverty must run.. no two ways oh
Everything on God I no fit loseguard
No mess up oh.
I I'm going higher
Higher higher higher
Till I make this mula
Say no to poverty.. fire
I I'm going higher
Higher higher higher
Till I make this mula
Say!Hallelujah money must be made
Obi cubana life style oh I want to relate
Hallelujah money must be made
Adeleke lifestyle oh I want to relate oh.