Day Dreaming歌词由Stevosky Music&Holy Drill演唱,出自专辑《Day Dreaming》,下面是《Day Dreaming》完整版歌词!
Day Dreaming歌词完整版
3 years I don try
I don fast for my life
My Brother My Mother
They all fight for my past (oh uh)
I dey for my lane oh
4 Day's gone away oh
Blessings come my way oh
Day dreaming my Fantasy
(Eeeei yeah eh)
Day dreaming my Fantasy
(Oh oh oh)
Day Dreaming my Fanta
Some thing's I never go talk
Many things happen for Bustop
Olakunle Better life Junction (ieeh)
I dey my border don't move closer
Tell that nigga now I'm bigger
Now I'm Stronger so don't bother
Buju BNXN give me ginger (oh o)
I dey for my lane oh
4 Day's gone away oh
Blessings come my way oh
Day dreaming my Fantasy
(Eeeei yeah eh)
Day dreaming my Fantasy
(Oh oh oh)
Day Dreaming my Fanta
Many things dey my mind
Pour water for my eye
My brother
So many wishes on me my nigga
Since 3 year's I don try
I don fast for my life
My mother, My brother
They all fight, for my past
Guy If you no try like
Do for them now wey be say
You never too blow very well
Imagine you con blow now
Dey con Dey reason you like
Wan kind bad person
Dem fit even stop to walk
With you and you no go sabi
Wetin you do