Fake (Explicit)歌词由Mico Moore演唱,出自专辑《Fake (Explicit)》,下面是《Fake (Explicit)》完整版歌词!
Fake (Explicit)歌词完整版
My guy try to be real o
Stop showing fake things
Stop doing fake things
He no go pay you
I Dey tell you my gee
Cos time wait for nobody
Na gege you wan cause be this o
I no go put hand for this o
I don do the warnings
Since you no Dey hear me
So make you leave story
Shey na like this we go Dey (Dey Dey Dey)
We go Dey Dey
Make he no Dey be like say he don Dey late (kinloso)
Oya like this we go Dey? (Miogbo)
We go dey dey (I no deyy)
Make he no Dey be like say he don Dey late (ye ah)
Pull up pull up pull up pull up Pull up pull up pull up pull up on a nonstop
(Pull up pull up pull up pull up)
Them say make I give up give up give up give up give up give up give up give up I say I no dey stop (no Dey stop o at all at all mi o dull o)
Omo yii mapami o (*7)
Oya oya calm down calm down my gee
We Dey gather dey soaky garri
You Dey go outside living lavish
Wetin you go chop for night na fish (na fish)
Something wey dey go through my head (ye)
Ahead ahead (ye)
No go scatter my head (ye)
Things burst for my head
Oya order Martel
Shey na like this we go dey (we go dey deyyy) (dey dey)
We go Dey dey
Make he no Dey be like say he don Dey late (lateee latee)
Shey na like this we go dey (dey)
We go Dey deyyy (we go Dey deyyy)
Make he no Dey be like say he don Dey late (lateee)
Pull up pull up pull up pull up Pull up pull up pull up pull up on a nonstop
(Pull up pull up pull up pull up mi o gbo kan kan)
Them say make I give up give up give up give up give up give up give up give up I say I no dey stop (no Dey stop, why I go stop)
Omo yii mapami o (*7)