Fimile歌词由Boy Psych演唱,出自专辑《Fimile》,下面是《Fimile》完整版歌词!
Fimile歌词完整版
Tasa records baby
Psych
Have been on the road
Every Saturday
On a different show
Money on my mind
Everybody knows
I no get the time
I Dey on my own
But shawty do you know
Am looking for the doe
You Dey on my mind
But I can let you go
Wetin I Dey find
If no be Ego
Can a 100 bands
Make you feel at home
You can let me know yeah
Ogbeni fe mi le
Pour oil for my head
Cuz me I no Dey send
Got money on my head
Ogbeni fe mi le
Pour oil for my head
Cuz me I no Dey send
Got money on my head
Mo ti gba owo
Funny I know
People wey Dey laugh me
Dey follow me go
She Say her na name
Precious Nnamdi okon
I no ask you question
Ogbeni I know
Make I no go laugh
You like 2 face oh
Girl I know you bad
But you are new waste oh
Odumodu black na my roommate oh
Smoking on my loud wu ma ume Ego
Ogbeni fe mi le
Pour oil for my head
Cuz me I no Dey send
Got money on my head
Ogbeni fe mi le
Pour oil for my head
Cuz me I no Dey send
Got money on my head
Ogbeni fe mi le
Pour oil for my head
Cuz me I no Dey send
Got money on my head
Ogbeni fe mi le
Pour oil for my head
Cuz me I no Dey send
Got money on my head