Who Talk Am (Explicit)歌词由Ez SUPERB YN演唱,出自专辑《NOVA (Explicit)》,下面是《Who Talk Am (Explicit)》完整版歌词!
Who Talk Am (Explicit)歌词完整版
cuz na me dey hold the lighter for the area, I go decide when I wan the man hell smoked
all these ballers way dey forme player make them no forget say na me train them Coach
I've been rolling with the geeng,
make them pay me my respek oh
I hear say them yarn, yarn say we no go blow up, make I ask first sef
"who talk am
say we no ball out with the Benz
"who talk am?"
say we no go cash out with the check,
" who talk am? "
say we no go roll up with patek
"who talk am?"
we no fit get knowledge from the Barbies
"who talk am?"
wire me that 50k doss
"no dull am"
cart fuck you chain for my ex
go shock am
say we comot for project
who talk am,
who talk am, I say who talk am
tie this niggas down like say Dem be shoe lace,
been behind the scheme now lemme show my real face
I no trust who dey for my back
money way dey back pocket dey fall out sometimes(didn't put well)
and I still love my brothers tho we fall out sometimes
my coming back was sure not like second coming of Christ
dark humor thought evil, think am turning to vice
I see pain and blood all this are formed in the eyes
concecrated verses bind "Bible for church in disguise"
hollup
this beat holy, take of your shoe hear my sound like Moses, we ain't here to offer smoke all we serve is molly,
more like street shit Moses stick divide ocean my stick dey strike skulls...
so gimme distance like covid
one man squad I still dey move thing souly
no be force but I think is must to know me
Think carefully, am stacking my bag cleverly, robbing the bank never me, only best the can ever see...
won't stop till age seventy
hell? no this kid's ain't devilish, heaven is best comparison
non of y'all could say that my shit wack
and if em talk am that gee go receive slap
You don't want that smoke, it is choking, pulverizing, e go burn thy throat, it's a lot of dedications to be us my bro, and the matter really long e be like horse pipe o,
It's amazing, we came from nothing, see changes,
Worked so hard to spit greatness, the buck do come with angst, it ain't stainless, the more that climb in life, the tough pain gets.
E get so risky, you get frightened, you fit fashi the thing,
But if you keep it, if you fight it, you fit cash with the thing,
Or get the bag and never lack and steady dining with Kings,
Or you fit die, or on your first try, but defi better than killings,
The height the sky, we go fly, into the clouds and the wilds, running the storms and the problems, never get dragged to the back, or get a spot on the side,
Dissatisfied, sparring with lacks, carrying thoughts that be marring me heart.
Who said greatness don't come from nothing,
I have seen boys go broke in the morning,
And at night, made bucks from bombing,
keep working, no stop, till we drop dead, we go hard to sho workings.
The kind life wey I want I go get,
The German whip, the monster, the Benz.
The extensive wrist, I go rock the Patek.
Forget, we are ready for the wealth. hi
Ino dey too cap you suppose apply kolo
GLE brand that one na some Guys motto
Open eye guy make uno go fry dodo
Na who guide pass always go dey snap photo
The day area see squad nobi lie my bro
Dem carry 6 man even take my guy koko
Everytime i dey dodge no wan jam popo
poorman go think say red wine na zobo
Stacking it heavily i’m back with this energy
Ordered 6 hennessy that big machine remedy
Im a sleek entity a better me ,never be
Talk to this girly b we aint had this chemistry
Rapper by day and a scammer by night
Most of my guys don dey japa by time
Naija no be place to dey build and allign
If na legal you take make omo that one na lie
Big money big bag odogwu na the spender
You still dey grind hard when some niggas don dey blend am?
money don hang e go suck ah nobi bender
And If the life tough earth bend e deytender
This life i dey live na Base on belief
But some Apple don fall way far from the tree
Striving for P’s finna make it out clean
Take the jet out i aint talking bout lee
Money dey today tomorrow e fit no dey
Olosho rate no sweet pass bitcoin rate
Chase the bag before you chase bitches no relate to heavenly race my guy
Day way break yesterday different from today
Basically you make it then spend,
Steady grinding everyday still the peppe clear
Changing the