Hustler (Explicit)歌词由Twokizz演唱,出自专辑《Hustler (Explicit)》,下面是《Hustler (Explicit)》完整版歌词!
Hustler (Explicit)歌词完整版
Twokizzdtiger
So many times have been so oppress
As I dey like this i no fit to fear
So many prayers wey i need i swear
As the boy con dey tiraka
E con dey be like say I no Sabi the way
The pressure don dey dey too much for my head
So tell me wetin i go do ooo
So I be Hustler I no need your formula
Cus i no won die when is not my time
So I be Hustler I no need your formula
Cus i no won die when is not my time
So many things wey mama tell me
Say make i no fall fun won
Pe ki ma paro lo
(Pe ki ma paro lo)
Mosare Tete ki Le le won ba
So no call me your brother
When is not money matter
So why you won con dey trigger my mind 2x
As I dey fire lo
Omo ope ni mi
Me I no fit fall
As I dey call your name
Jah Jehovah gun
Ori Moses molade
Owo ni mofe mi ole fhoor fun won
I be dey try my best2x
So I be Hustler I no need your formula
Cus i no won die when is not my time
So I be Hustler I no need your formula
Cus i no won die when is not my time
I just won go higher places make them fit to know me
I be dey lead many races make them fit to know me
I be dey try many things make them fit to know me
I know say this game no easy but I go fit in
Kèmi sati nor dollar
So many billion dreams on my mind
So many things On God
Omo ope sha Fe gbera on God
Cus I dey call on God
Even when am down me i still dey bomb
Iya beni le
Baba beni le
So I be Hustler I no need your formula
Cus i no won die when is not my time
So I be Hustler I no need your formula
Cus i no won die when is not my time