Motion (Explicit)歌词由Ed Scatch演唱,出自专辑《Motion (Explicit)》,下面是《Motion (Explicit)》完整版歌词!
Motion (Explicit)歌词完整版
Chii
Scatch
F.A.L.E city
Ma only motion
Am getting
What's mine that I know
That's my self devotion
Don't cross that line
I can feel your rage
Can't you see the blood
From their eyes when they crying
Na who they get for blame
Di chemical for vain
No fit cure we di suffering
They troway blood under black tree
They sacrifice you for njangi
The matter for ground nobe discreet
You born pikin just for kill yi dream
I comot for place way
The youths di scheme
You see ma face
Then you see ma beam
Black skin then I nobe free
Call di men dem for give them cheese
Ya privacy na some man yi meal
I like water but I prefer cream
I like for fish but I nodi swim
4 gen under one regime
Take canoe see na burning bridge
Ma own paye be na people meme
I dey for long way na only bricks
Call me when you nodi bleed
That nga for street na
Some man yi queen
They bring na line but I no di sniff
Bang bang who the bullet greet
Die body now na bushmeat
Pighead under white suit
Big gem under black foot
Short skirt under three foot
I don ready now for go moon
Ma only, don't, don't ever go
Ma only, don't, don't ever go
Ma only motion
Am getting what's mine that I know
That's my self devotion
Don't cross that line
Peekaboo, bludclat
Not dead mon na woke mon
Murder dem how she wrote that
Came through with ma whole gang
I go rest when I don meng
Na only talk way no make sense
I no came here for jag chest
Big check man na big flex
Ma nga don born but na virgin
They put ma foot inside basin
You no get doh only titles
Ya father say pay tithes too
Ya legacy no dey vital
Na sextape di go viral
We dey for terr just di ideal
Bolo no dey we dey hustle
Maraboo dey tor bottle
Dm back inside bm coupe
Gimme slap u go take na kou
How na love then you nofi choose
All di waist but e nodi move
Open store we di cam for loot
Tell ya king say I nodi move
Tell ya queen say I want for chuck
I can feel your rage
Can't you see the blood
From their eyes when they crying
Na who they get for blame
Di chemical for vain
No fit cure we di suffering