笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-24 14:14 | 星期五

Change Story (Explicit)歌词-ECO&T DOLLAR

Change Story (Explicit)歌词由ECO&T DOLLAR演唱,出自专辑《Change Story》,下面是《Change Story (Explicit)》完整版歌词!

Change Story (Explicit)歌词

Change Story (Explicit)歌词完整版

Mkj on the mix

Bukata dey for ground

Aburo yapa change story

Hustle le koko money no gara

Change story

I still dey work and pray

Mi o kin sun le no sleeping

But se lori ba kan no'r

Baba dakun change story

Dear

God ee no get who no dey fuck up

I need that kind money make

Men dem feel say I don plus up

Boys dey bomb boys dey para

Oh even don chop margot

Argue with your gods ee

No get who no fit lock up

Arabaribiti jor

Shower me your grace

Eje mi ti jo ino tori

Things man don face

Sise loru mo ju now you

See boys don craze

Emi o fe had I known con

Dey wait ship con sail

Alaye sapa real sapa dey

Oppression yen por

Client must to pay

Kapa must to dey

Malo gbagbe pe

Eyan lo maye le

Sometimes I go

Think say abi na ojoro

Kilode te emi o se wa

La ti di le olowo

But oni kin ma beru

Oni kin ma foya

Ma gbagbe ma je mu

N kan ba mi doju dota

Go

Cause mommy dey

Wey I wan feed

Mommy dey wait for money

I still dey tiraka teranmo

Hustle le koko

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/efd1aVVA9DwlbUwUH.html

相关推荐