Gentleman (Explicit)歌词由LMA演唱,出自专辑《Gentleman (Explicit)》,下面是《Gentleman (Explicit)》完整版歌词!
Gentleman (Explicit)歌词完整版
LMA again topboy
Youngfela ooo
Hmmm, youngfela
BAG gang
Jimmidre
Verse 1:
From broom to umbrella
Naija we dey suffer
We dey hear dirty things everyday and you go still tell us say e go better
All you pikin dey oversea dem dey enjoy
We dey here, we dey beg for favor
Tell us wetin happen, kilonshele gan gan
Eyin ijoba kilode
E de soro
Pre chorus:
me I wanna get money like adenuga
Smoke Igbo like fela
Sing,sing,sing I no go tire
Hustle just to take care of momma
Me I wanna get money like Adenuga
Smoke Igbo like Fela
Sing,sing,sing I no go tire
Cos me i no be gentleman at all
Oyaaaa
Chorus:
I no be gentleman at all
I no be gentleman at all
I no be gentleman at all at all
Verse 2:
Kini suru ti o lere
(What)
Kini ishe ta n shey ti o sere
(What,what,what,what,what)
Nah for naija you go see uncompleted road
And again water no dey flow
As I dey for here I no dey fear police ooo
But my people dem go say me I no wan die
(Uh-uh-uh)
I no wan kpai
(Uh-uh-uh)
I no wan kpeme
(Uh-uh-uh)
I wan enjoy
(Uh-uh-uh)
I wan chop life
(Uh-uh-uh)
I wan buy motor
(Uh-uh-uh)
I wan build house
(Uh-uh-uh)
And I still wan turn up
(Uh-uh-uh)
Pre chorus:
me I wanna get money like Adenuga
Smoke Igbo like Fela
Sing,sing,sing I no go tire
Hustle just to take care of momma
Me I wanna get money like Adenuga
Smoke Igbo like Fela
Sing,sing,sing I no go tire
Cos me I no be gentleman at all
Oyaaaaa
Chorus:
Me I no be gentleman at all
I no be gentleman at all
I no be gentleman at all at all
Outro:
U go see them wearing agbada on television
Everyday dem dey fight for promotion
Awon ode, awon to opolo won ti shon
Awon oponu, to je pe opolo won ti show
They don make country hard like mathematics
Atenuje tipo ju with their japanjantis
Corruption and poverty are romancing
And dem go still do like say dem no see us suffering
(Youngfela)
I no be gentleman at all
I no be gentleman at all
I no be gentleman at all oooo
Written by: Lawal muhammed Abimbola