IRON歌词由Romeo The Hit Maker&Damn Isall演唱,出自专辑《IRON》,下面是《IRON》完整版歌词!
IRON歌词完整版
What bout ma nika
Omo na we dey live lavidaloca
I want a fine body like monalisa
Spend a 100 bills on ma diva (diva)
Ye Gimme the ginger
She gimme wine dirty wine omalicha
Look at the baka wey dey shake like a Demon
Big long Body wey dey gimme dirty trauma
So Baby come be my Iron
Me and u no fi die young
Book a flight go to london
Ibe u i dey live for
U make ma mind go Sele o
Timelele Timelele o
Eden na wopakyere o
Odo if na me Dem go tellem
She wanna vibe in ma limousine
Ma money buy u the indomie
Make a good guy dey kill person
Abena your love wey dey concour me
Obaahemaa baajo
She wanna touch ma tin nono
Everyday them dey watch pono
Me and my guys we dey get momo
Onono
Now i live vidaloca
Only thing me i fear ibe jah god
Born and raised and ma town be Tabora
Yenko yenko now odo to Ghana