Taking Over歌词由Alex&Onusual演唱,出自专辑《The Intro》,下面是《Taking Over》完整版歌词!
Taking Over歌词完整版
say na
the streets way we come from
Eno mean say mean we no go make am
we hustling and grinding
day and night
my tomorrow must be greater than today
I no know where you dey now
no know wetin you dey do
one things for sure
all of us go make am
I no know where you dey now
no know wetin you dey do
one things for sure
all of us go make am
If Dem like, make them talk trash
if Dem like, make look down
Ohh yhh the streets are taking over now
The streets are taking over
Ladies and gentlemen
Am the man of the hour
Praise up to God for giving me power
Like the brother man came up from the back
Work diligently
Serve God no Deny
That na
That na why the money con da come
See all around the people wan da talk
Like why kiloshele
Watin con da sup
Because lyrically I be dropping all the bomb
Now the lord put me in motion
That is why the brother brought down like this
You never hold me down, you never compete
I jump on the beat
Am shouting down the stadiums
Na every body what to see
Like who is that boy
Cause I came out from the back you feel
The brother man rapping
The people are feeling the Vibbing
You can not deny this
You know what am doing
They clapping they shouting
They feeling the way am moving
The people are are feeling this
Ahh Alex I kill the beat
If Dem like, make them talk trash
if Dem like, make look down
Ohh yhh the streets are taking over now
The streets are taking over
We da shut down now
We da make them shout
They da feel the vibe
Ya Ye ya ya
Electronic sounds
I no know where you dey now
no know wetin you dey do
one things for sure
all of us go make am
I no know where you dey now
no know wetin you dey do
one things for sure
all of us go make am
If Dem like, make them talk