Colours歌词由Jaywillz演唱,出自专辑《Pretty Inside》,下面是《Colours》完整版歌词!
Colours歌词完整版
Gbedu dey here
Call me Rollboy
Ah
SHUGA
I lose myself when you do your shako
Girl you don enter okpolo o
All of my money i spend am for you
My love i give it to you oo
Girl I’m in love with the peace you give
Like me I kiss canada
In all that you do, you give me fever o
Na you wey i dey for your domot
Come make I give you comfort
Carry you girl for trolley o
Inside supermarket
Girl I’m in love with your color
Na wetin you put for your kpomo
The way you dey sweet me I don’t know
Ohh Ohh Ohh Ah
ANYDAY
Rainy-day
no dulling moment in your life girl
SUNNY DAY
Happy day
Sad day
Holiday ooo
Everyday ooh
Oh waa waaoh
Rainyday
Everyday Ooooh
I hold your hand Till 95 girl
Anyday Oh
Sunny day Oh
Holiday Oh
Sey I go leave you dey whine
Good or bad we die here
Pray my pocket no dry
Cos i go spend on you
Girl
Girl do galala
Who’s Your mama
Who’s ur mama
She go need thumbs up
Cos watin dem do with 5million
You get am naturally Oooohhhaa
Na you wey i dey for your domot
Come make i give you comfort
Carry you girl for trolley o
Inside supermarket
Girl I’m in love with your color
Na wetin you put for your kpomo
The way you dey sweet me I don’t know know
Ohh Ohh Ohh Ah
Anyday
Rainyday
Sunny day
No dulling moment in ur life girl
Happy day
Sad day
Holiday oo
Everyday oo
Rainyday oooo
I hold your hand till 95 girl