SOML (Explicit)歌词由SwitchXlak&Baeshy演唱,出自专辑《Tidal Wave (Explicit)》,下面是《SOML (Explicit)》完整版歌词!
SOML (Explicit)歌词完整版
Pay this man attention na my Aza be this
Walking pass these people knowing we all Dey sin
They can keep on judging Na my life I dey live
I was born a loner,I Was never a twin
Life e be like beans, put potash in a shit
Hustle na tomatoes, keep on grinding shit
No put no one above me,no do that shit
I no fit say I holy,and you too my gee
Use Omo watch the frame ,bigger picture so klin
I see my self good,i be looking so lit
I’m hoping on that benz tinted glass with your bitch
Na play I just Dey play before you start to Dey diss
Came up from the trenches we no how e Dey
You no fit just relate if you ain’t born in this strict
Gun fire,many down,and them seize to exist
Many things I see ,now I get PTSD .
Story of my life if you hear am man e strange
Wetin Dey my mind, I swear you no go fit relate
Somebody hold this boy e be like say he don Dey craise
The boy Dey jupibarz, now na colos him dey blaze
I Dey awake for night, people Dey disturb for day
For night the boy Dey tell him demons all him fucking pain,
No need to tell una,I keep it in my vein
Cause if I start to talk you go think I Dey insane

Many things wey eye see wey be say mouth no fit talk
Many things wey 1 pass na him make 2 dey second
Even my homie tell me say Baeshy don dey flop
So I write that shit down, make it Rhyme put it in a verse
Many people don dey feel am
Some people sef dey vibe
For the corner some dey hate
Some people no realize
Say life is really hard
And the boy sef just dey try
Na why i tie igbo make I converse with the most high
Many niggas try check me
Some people try press
Depression sef wan end me
But I survive am only me
Na nursery School I dey wey I first see man die for front of me
Just one shot to him head
Body drop that nigga dead
For the ghetto wey we grow
we no get friends everybody na foe
na why I dey watch my back
I no trust you even if I call you bro
cause people don show me so I watch my back and my front too
And if they call you no send them you know who Born you