Control Me歌词由LIL RENCE&Cloudz Beatz演唱,出自专辑《All for Love》,下面是《Control Me》完整版歌词!
Control Me歌词完整版
Uhh no
Girl it's different with you
Bahd man waiting for your loving
Say make you control me
Bahd man lazy for your loving now
Melanin Oya give me give me
Give me give me some love
This your body no fit finish finish
E no fit finish at all
You and I should be winning winning
And winning winning some more
Wahala no dey finish finish
E no dey finish at all
Control me with your body
Body body body
Oya come closer with your body
Body body body
Shawty tell me say she a bahdie
Bahdie bahdie bahdie ye
Girl let's party like it's 90
90 90 90 ye
Where you dey?
Your body bring light; faraday
And if I catch you holiday
Girl I go love you anyday na
Where you dey?
Dem been dey laugh me for your case
And if I carry gun shey na craze
But still I won fight for your case
Ogologo I go dey shout ogolo for odor o
Shout ogolo for odor
E be you wey dey ginger my brain odor
Ginger my brain odor
Shey na you wey dey control me odor o
Control me odor
Give me love no dey confuse me oh no
Melanin Oya give me give me
Give me give me some love
This your body no fit finish finish
E no fit finish at all
You and I should be winning winning
And winning winning some more
Wahala no dey finish finish
E no dey finish at all
Control me with your body
Body body body
Oya come closer with your body
Body body body
Shawty tell me say she a bahdie
Bahdie bahdie bahdie ye
Girl let's party like it's 90
90 90 90 ye
Girl it's different with you
Badh man waiting for your loving nah
Say make you control me
Badh man lazy for your loving nah