Gods Of Our Land歌词由Obedo PF&28Mojo&VibemanJay演唱,出自专辑《On A Ghetto Way》,下面是《Gods Of Our Land》完整版歌词!
Gods Of Our Land歌词完整版
CAN YOU GIMME ABILITY
CAN YOU BUY KILLISH
CHINEKE
Wanna suck your milky
Nwatakili
FROM A SMALL BOY
TO A BIG BOY
WITH. A BIG GOD
AH
What dem won. Say
Am a big man in my own away
Why I’m feeling THIS WAY
WHY IM DOING THIS WAY
For the Society dem be call me the boss
Dem be calling me Jesus
ME I GET ABILITY
CAN YOU BUY KILISH
Chineke
Wanna suck your milky
mamiwata Killy me
Holy water Healy me
Omo damo
Shey they know say me I handsome
Tell dem say I bite like python
Zoom zoom inna phantom
Tick tick like a time bomb
Man been reminiscing
Praying make my time come
E get many issues wey dey make my eye turn
Shammah gimme holy water Make I hang on
E get many (bridges/bitches) wey fire don burn
See I dey find my peace
I no fit join your gist
I stay woke everyday my broda …
I haven’t slept for weeks
I’ve be grinding keeping focus
Left and right I feel like Tyson
I Be flexing with my demons
Pay attention you’ll notice
Eh !!!
LITY
CAN YOU GIMME ABILITY
CAN YOU BUY KILLISH
CHINEKE
Wanna suck your milky
Nwatakili
FROM A SMALL BOY
TO A BIG BOY
WITH. A BIG GOD
AH
What dem won. Say
Am a big man in my own away
Why I’m feeling THIS WAY
WHY IM DOING THIS WAY
For the Society dem be call me the boss
Dem be calling me Jesus
Jesus Jesus
Why I’m feeling THIS WAY
WHY IM DOING THIS WAY
Omo damo
Shey they know say me I handsome
Tell dem say I bite like python
Zoom zoom inna phantom
Tick tick like a time bomb
….