Guy Man歌词由Ladipoe&Bella Shmurda演唱,出自专辑《Guy Man》,下面是《Guy Man》完整版歌词!
Guy Man歌词完整版
Last year. Flight plans
World tour. White fans
Fine babes. Meet guy man
Dem dey feel guys out in Saipan
Oya roll one. Light am
Form Voltron. Five cars
Clash with the ops like titans
Omo that boy so Naija
(Whoa)
LADIPOE lele yi kon se Ladipo (yeba)
You know what they say opolo tun po (yeba)
They say that number one already spoken for (yeba)
But I’ve never been the one to follow protocol
Protocol. Protocol
Tear rubber flow this na follow come
Bless king word to Solomon
I be feeling like the chosen one
Shey make I remind you ooo
Oluwa shina emi Rambo oo
Me I no dey tango
I dey do my thing for the angle
Always in demand o
Pay my money make I come show
No more space for the lambo
I be big boy now I be Rambo
Aiye n lo ni Soweto
Mo gbomo ni Monaco
Wo ni Bella leto leto
Sofun omo yen ko joko l’eso
If you no sure abegi no show
I dey here where I wan go
I stand tall all my ten toes
Aiye n lo gba mi lago
I say
Ladipoe lele yi kon se ladipo (yo)
If only you knew where guys started from (bro)
I dey feel myself I no dey force am (no)
‘Cause these days self love is on brand
You’ve entered one chance
This one na club jam
Ginger promoter. Secure the rucksack
We no dey too talk. Leave am for podcast Nowadays all the fine babes don dey form gang
Siddon dere
See the drip everything here imported
I got a tip, no dey trip of the success
‘Cause Afrobeat hit no mean say Hip Hop’s dead (What he just said)
Okay lost it now (lost it)
let’s get back on topic now (topic)
Watch my baby buss it down (buss it)
Only came to shut it down
Aiye n lo ni Soweto
Mo gbomo ni Monaco
Wo ni Bella leto leto
Sofun omo yen ko joko leso
If you no sure abegi no show
I dey here where I wan go
I stand tall all my ten toes
Aiye n lo gba mi lago
Aiye n lo ni Soweto
Mo gbomo ni Monaco
Wo ni Bella leto leto
Sofun omo yen ko joko leso
If you no sure abegi no show
I dey here where I wan go
I stand tall all my ten toes
Aiye n lo gba mi lago