Predator (Explicit)歌词由TAHZAN演唱,出自专辑《Predator (Explicit)》,下面是《Predator (Explicit)》完整版歌词!
Predator (Explicit)歌词完整版
Baby I'll be on way up
No Need to call my phone
No need for you you to stay up
Promise I'll be on my way back home
So many girls wey dey here
No wan leave me alone
Too many tins I tell dem
Make dem no carry
Me back to rome
Baby I'm sorry I'm not alone
Make e no too cause no fight
No war
I dey here trying
To write my wrongs
On paper
Tell me you believe in a deceiver
Kele wan take my soul
Tell me why dem
Wan carry by me go
Carry me go my love
Temperature dey hot no be fever
Predator wan chop my bone
Tell me why dem wan carry me go
Carry me go my love
See as I enter everybody
Look like zombie
Flow like a river
So d ladies slip up on me
How I fit go home
When d kele swallow my key
Now I dey look for person
Wey fit drop it on me
Me I be fighter wey
Dey collect lovers
You heart desire
Na me forget others
And you no say
I sabi fuck like middle finger
No go dey tell me
Say you no fit come back
Now you telling
Me baby baby baby
Faster
Why you holding me
Sheybi I resemble master
No dey tire see
Tahzan no dey stop like pornstar
Tell me you believe in a deceiver
Kele wan take my soul
Tell me why dem
Wan carry by me go
Carry me go my love
Temperature dey hot no be fever
Predator wan chop my bone
Tell me why dem wan carry me go
Carry me go my love
Carry me go