笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-09 16:54 | 星期四

Pose For My Camera歌词-Ktizo&Brown Joel

Pose For My Camera歌词由Ktizo&Brown Joel演唱,出自专辑《Pose For My Camera》,下面是《Pose For My Camera》完整版歌词!

Pose For My Camera歌词

Pose For My Camera歌词完整版

Intro:

Pose for my camera ngozi

No dey take me dey wash like, Ke ko di? Porsche panamera, Nwkobi

Any man wey go try am dem go see

(Another World) Ahhh

Mmmmmmm

Verse 1:-

I Dey survive and i dey try for myself

E no mean say man no fit ask for help

No mean say make you dey chaos me now No forget sey man no be jehovah

And still around this time

Many men still dey Jealousy

No forget sey man no be Jehovah

Table dey turn all around over

Chorus:-

Come Pose for My camera Ngozi

No dey take me dey wash like, Ke ko di? Porsche panamera, Nwkobi

Any man wey go try am dem go see

Pose for My camera Ngozi

No dey take me dey wash like, Ke ko di? Porsche panamera, Nwkobi

Any man wey go try am

I go cut am Agh agh agh

And I go chop am vam vam vam

You could call on me, girl I be your Van Damme Enitobabèmomasosikonga(mmh)

I go cut am Agh agh agh

And I go chop am vam vam vam

You could call on me, girl I be your Van Damme

Eni to ba bè moma so si konga

Mmmhhh mmmh mmhhh

I’ll hold you down I got you for life

Forever and now ye ye ye!

I’ll hold you down I got you for life Forever and now

Verse 2:-

Omo if you ginger me I go ginger you

Scratch my back as I scratch for you

And I got only one life but I go spare for you my Kele

Cuz anything wey be mine oh, I Dey protect with my life oooo

Cuz e don tey when sorrow and tears and blood be the regular trademark o Sey dem no fit know say dem jam craze man o

Dem ah wonder where dem ah fit place man o

Cuz you know me style ah numerous

Nothing equivalent

To the way a badman do

Chorus:-

Pose for my camera ngozi

No dey take me dey wash like, Ke ko di? Porsche panamera, Nwkobi

Any man wey go try am

I go cut am Agh agh agh

And I go chop am vam vam vam

You could call on me, girl I be your Van Damme Enitobabèmomasosikonga(mmh)

I go cut am Agh agh agh

And I go chop am vam vam vam

You could call on me, girl I be your Van Damme

Eni to ba bè moma so si konga

Mmmhhh mmmh mmhhh

I’ll hold you down

I got you for life

Forever and now ye ye ye!

I’ll hold you down I got you for life Forever and now

Outro:-

Pose for my camera ngozi

No dey take me dey wash like, Ke ko di? Porsche panamera, Nwkobi

Any man wey go try am dem go see

Pose for my camera ngozi

No dey take me dey wash like, Ke ko di? Porsche panamera, Nwkobi

Any man wey go try am dem go see

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/efd6bVVA9BQxVUAAADQ.html

相关推荐

  • 下完这场雨 (cover: 后弦) (其他)歌词-李小源

    下完这场雨 (cover: 后弦) (其他)歌词-李小源

    下完这场雨 (cover: 后弦) (其他)歌词由李小源演唱,出自专辑《李小源 — 下完这场雨铃声版》,下面是《下完这场雨 (cover: 后弦) (其他)》完整版歌词! 下完这场...

  • Fangs歌词-Zayde Wlf

    Fangs歌词-Zayde Wlf

    Fangs歌词由Zayde Wlf演唱,出自专辑《Fangs》,下面是《Fangs》完整版歌词! Fangs歌词完整版 Fangs - Zayde Wlf Composed by:Dustin Brian Burnett It's a ma...

  • Ain’t Nothin’ Happening歌词-Little Richard

    Ain’t Nothin’ Happening歌词-Little Richard

    Ain’t Nothin’ Happening歌词由Little Richard演唱,出自专辑《More Boss Black Rockers, Vol. 10 - Lonely Lonely Train》,下面是《Ain’t Nothin’ Happen...

  • I Remember (John Summit Remix)歌词-Deadmau5&Kaskade

    I Remember (John Summit Remix)歌词-Deadmau5&Kaskade

    I Remember (John Summit Remix)歌词由Deadmau5&Kaskade演唱,出自专辑《I Remember (John Summit Remix)》,下面是《I Remember (John Summit Remix)》完整版歌...