Eko Wenjele歌词由Morachi演唱,出自专辑《Eko Wenjele》,下面是《Eko Wenjele》完整版歌词!
Eko Wenjele歌词完整版
Intro - kakachuku cha or skrrrr gong
Chorus
So many things wey dey sup for Lagos
So many things wey dey sup for Lagos
So many girls dey boku for Lagos
If you look anyhow you go lose your focus. (2x)
Eko
Eko
Eko
Eko wenjele (2x)
Verse 1
God forgive my sins
I have been finessing ever since
It is what it is chairman no fit carry last indeed
Like photosynthesis I be stacking up all of my greens
But omo ni lekki dem no want make man get any savings
To survive for Lagos o ni la ti ma we we
Cuz dey go stress You anyhow ko ma lo ya werey.
No time to kulu down o sha ti Mo wekpe
Hustle ni dede padi mi ma lo ma gbepe
(Chants)
Aah aah aah achuwuchuwuchu
Aah aah aah achuwuchuwuchu
Achuwuchuwuchu
Kakachuku cha or
Kutukutukutuku
Kutukutukutuku
Kutukutukutuku
Kakachukwu
Kutukutukutuku
Repeat chorus )
So many things wey dey sup for Lagos
So many things wey dey sup for Lagos
So many girls dey boku for Lagos
If you look anyhow you go lose your focus. (2x)
Eko
Eko
Eko
Eko wenjele (2x)
(Chants)
Aah aah aah achuwuchuwuchu
Aah aah aah achuwuchuwuchu
Kakachuku cha or
Achuwuchuwuchu
Repeat chorus )
So many things wey dey sup for Lagos
So many things wey dey sup for Lagos
So many girls dey boku for Lagos
If you look anyhow you go lose your focus. (2x)
Eko
Eko
Eko
Eko wenjele (2x)
Kakachuku cha or
Kakachuku cha or
Kakachuku cha or
Kakachuku cha or
Ahh ahh ahh achuwuchuwuchu
Ahh ahh ahh achuwuchuwuchu