Never Give Up歌词由Raflex演唱,出自专辑《Never Give Up》,下面是《Never Give Up》完整版歌词!
Never Give Up歌词完整版
No be say we no dey hustle
No be say we give up
If we never make am
Oh my brother no dey mock us
Do your thing on lowkey
Oh my brother no dey too rush
If e reach your turn oh my brother no go fk up
I was given birth in a ghetto
We no dey give out but we dey collect oo
All my guys dem dey vex o
Na garri we dey drink no be freshyo
If he never be no dey too complain
Then tell you say you don dey craze
If I speak my mind shey you fit relate
Na money me I still dey chase
If I no get joy I dey face my fears
I no dey thief my brother shirt
If e be for you brother no forget
Na why you con dey vex me sef
Kowo yi tode no be one day job
The hustle no be 1k sub
Ibi ti made I go reach by force
Mk mama prayer no turn curse
If he never be no dey too complain
Then tell you say you don dey craze
If I speak my mind shey you fit relate
Na money me I still dey chase
If I no get joy I dey face my fears
I no dey thief my brother shirt
If e be for you brother no forget
Na why you con dey vex me sef
Kowo yi tode no be one day job
The hustle no be 1k sub
Ibi ti made I go reach by force
Mk mama prayer no turn curse
If you no cash out family ma sa
My brother me I fear sapa
As I no cash out no one dey my side
Them say I don dey do yanga
If you dey my shoe you go fit relate
Them say na jazz I say na grace
I dey pray to god mk I no go craze
My brothers don dey gimme space
Shebi you know say I be one bad guy
My brother no dey wish me bad
If you never get no dey beef others
Ma money mk me feel so high
If he never be no dey too complain
Then tell you say you don dey craze
If I speak my mind shey you fit relate
Na money me I still dey chase
If I no get joy I dey face my fears
I no dey thief my brother shirt
If e be for you brother no forget
Na why you con dey vex me sef
Kowo yi tode no be one day job
The hustle no be 1k sub
Ibi ti made I go reach by force
Mk mama prayer no turn curse
If he never be no dey too complain
Then tell you say you don dey craze
If I speak my mind shey you fit relate
Na money me I still dey chase
If I no get joy I dey face my fears
I no dey thief my brother shirt
If e be for you brother no forget
Na why you con dey vex me sef
Kowo yi tode no be one day job
The hustle no be 1k sub
Ibi ti made I go reach by force
Mk mama prayer no turn curse