Idan歌词由Barry Jhay演唱,出自专辑《Barry Back 2》,下面是《Idan》完整版歌词!
Idan歌词完整版
Omo no hard feelings
money be the thing wey dey trigger me
cus of the things wey dey bother me o
Abeg nobody pressure me o X2
I no Dey loose focus atall
I’m a born champion that’s on God
It’s not a joke atall o
Life is a joke but
I have a lot to do before I go
No panic omo e go soon choke
Olofo lon binu ologo
one day I go make you proud pass papilo
Emi de ma jasi lor
O sha mon owo yen lo ju sha
Me I no go suegbe me I no go falala cus time no Dey X2
Idan no dey slark Idan no dey dull rara. Idan no like trouble Idan no dey fumble idan no dey make mouth. Idan na correct person
Omo belle wey u Dey see so na because of hunger God create am o
Awon ika eniyan lo fe saye idan di idanwo
Omo araye lo so igba di ogbun o
Omo ibunu adamon
Omo araye lo so igba di ogbun kaiye mama ri tiwa she
A o ni fori Ade ru egun o
Lagbara Wahidu
A o ni fori Ade ru egun o
Lagbara oluwa oba
Emi de ma jasi lor
O sha mon owo yen lo ju sha
Me I no go suegbe me I no go falala cus time no Dey X2