Jaiye Jeje (Deluxe|Explicit)歌词由SAYTHEYCALLMESG演唱,出自专辑《STCMSG 0.1 (Explicit)》,下面是《Jaiye Jeje (Deluxe|Explicit)》完整版歌词!
Jaiye Jeje (Deluxe|Explicit)歌词完整版
Saytheycallmesg and you already know that
I don’t dance but, it’s about time I give y’all a dance track
Gods time na the best
O fe Jaiye o fe flex
Account balance e ni make you no vex
If you hustle well
E go save you stress
Kosowo lowo with some bad influence
Everybody got a story to tell
Do whatever makes you happy
Omo Na only Time go tell
Jaiye Jaiye Jaiye Jaiye Jeje
Jaiye Jeje
Jaiye Jeje o o o oo aa
Aye kan Sha lo wa
Jaiye Jeje ma lo wa o
Balling everyday o normal
But pass budget
O ri pe o lo far
Imagine this life without money
I go just dey para naani
You know this life is not funny
Wetin I wan talk if I no get money
Won ma le mi kuro Ninu committee
All because I no fit buy their Hennessy
Am I not a bastard
Ti mi ba gbo advice daddy
Them say dem no understand Wetin I dey sing
Nkan ti mo nko sin
Tori pe mi o ball
Mi o ba won wo ashluxe robotics
But mi o foh because I understand my own time is coming
Jaiye Jaiye Jaiye Jaiye Jeje
Jaiye Jeje
Jaiye Jeje o o o oo aa