Wetin No Good (Remix)歌词由Idahams&Eltee Skhillz&DanDizzy演唱,出自专辑《Wetin No Good (Remix)》,下面是《Wetin No Good (Remix)》完整版歌词!
Wetin No Good (Remix)歌词完整版
Hit boy idahams again o
My baby eeeeeee
You do me wetin no good o
Wetin no good o
My shawty eeeeee
You do me wetin no good o
Wetin no good o
Ebelebe mama
You dey givie me drama
You are my karma
Oh baby girl calm down
You know that
Why you dey do like sey you dey on kolos
I don kolo
I dey think about your load
Boya you go carry am go
Oya wait o
You too dey vex
You turn a grown man to a bambiala
My baby eeeeeee
You do me wetin no good o
Wetin no good o
My shawty eeeeee
You do me wetin no good o
Wetin no good o
Ah ah ah ah ah ah see kele eeee
Ah ah ah ah ah ah wahala dey eee
Ah ah ah ah ah ah see kele eeee
Ah ah ah ah ah ah wahala dey eee
Hit boi Idahams
I jam this baddie for pool party
She getti vibes and she sabi
Na so we come turn to paddi o
She getti bobo but I be bestie
She sabi thing if the girly hold you
You go testify
My baby eeeeeee
You do me wetin no good o
Wetin no good o
My shawty eeeeee
You do me wetin no good o
Wetin no good o
Ah ah ah ah ah ah see kele eeee
Ah ah ah ah ah ah wahala dey eee
Ah ah ah ah ah ah see kele eeee
Ah ah ah ah ah ah wahala dey eee
What’s good for the goose is good for gander
if girls no gree for lagos them boku for uganda
If you go fall in love nah their u go tanda
If you go break your heart nah your name them go slander
Wetin no good nah Wetin the barnies them they like
If the girl too bad I swear she’s a vibe
Is swear she’s my type
I swear I go type heaven and earth as long as say she go come my side wavezaddy
My baby eeeeeee
You do me wetin no good o
Wetin no good o
My shawty eeeeee
You do me wetin no good o
Wetin no good o
Hit boi idahams again