O.F.Y (One For You) (Explicit)歌词由Black Ykeez演唱,出自专辑《O.F.Y (One For You) [Explicit]》,下面是《O.F.Y (One For You) (Explicit)》完整版歌词!
O.F.Y (One For You) (Explicit)歌词完整版
Original Black
Black boy wey dey sing song
Is it the way that you walk oh flames
When we dey talk I'm sane
You dey mess with my mind make me wan dey craze
Just when I say your name
All other boys wanna chop your cake
Dem a no fit relate cause dem chick never bad now dem wan dey hate
Me I wan appreciate
Me wanna love your way
I choose to be by your side yeah baby everyday
Omalicha make you cross my way
Treat you like a diamond
I'll treat you like a diamond
So let me be
Be the one for you my lover
Can't you see
I'm the one for you my love
One for you
One for you yh yh
Press wanna
You the best wanna wanna
All other girls no contend wanna
Cause wahala
You dey cause wahala
Put on a dress and you cause wahala
Press wanna
You the best wanna wanna
All other girls no contend wanna wanna
Cause wahala
You dey cause wahala
Put on a dress and you cause wahala
Make dem go see
Say I dey do all the things that you like
Girl you know say
Make dem know say
Girl you're the one that I like
And I know say
So let me be
Be the one for you my lover
Can't you see
I'm the one for you my love
One for you
One for you