Dat Boy Under Bridge (Explicit)歌词由Sakabanaja演唱,出自专辑《Dat Boy Under Bridge (Explicit)》,下面是《Dat Boy Under Bridge (Explicit)》完整版歌词!
Dat Boy Under Bridge (Explicit)歌词完整版
Dat Boy Under Bridge (Explicit) - Sakabanaja
That boy under bridge na me
That house boy wey you see na me
Na me be that boy wey dey vex
Anywhere dem say who mess dem go say na me
I been dey go abroad but my uncle wife dagbo me dagbo me
Lagos life don over me don over me
What's the pain and what's the fame
Family and friends say I be nobody no body
Na why dem dey call me nzuzu **** dem all
I no be anuofia hoo
Dem call me nsogbu
Anywhere I enter na ekuleku hehehe
Hey school fees on me on me
Health care house rent on me help me lord
Studio fees career is on me
Lord knows that
The juju wey dem do e no work now
Dem say I no go blow am in my zone now
Odi eshi dem see me dem dey shock now yeehe yeehe
Take a look at me now take a look at me
The juju wey dem do e no work now
Dem say I no go blow am in my zone nnnn
Woohoo odi eshi
Dem see me dem dey shock nowwww
Yeeeee yeeeheee
I don suffer I don serve oga ok
I don rugged I don smoke cigar ok
Nothing my eyes never see for life woo
Hardwork I no sleep for night
Lord make you help me
See my people dem deceived me no be lie
Uphold me
Anywhere wey I enter dem dis own me lord knows
Born throway wooo
Oh lord I lost my way show me the way
People wey supposed help me dem dey mock me
And people wey supposed feed me dem dey chop me lord knows
Ah born throway
Oh lord I lost my way show me the way
People wey supposed help me dem dey mock me
And people wey supposed feed me dem dey chop me
Lord knows that
The juju wey dem do e no work now
Dem say I no go blow am in my zone now
Odi eshi dem see me dem dey shock now yeehe yeehe
Take a look at me now take a look at me
The juju wey dem do e no work now
Dem say I no go blow am in my zone nnnn
Woohoo odi eshi
Dem see me dem dey shock nowwww
Yeeeee yeeeheee
Sakabanaja
Am a goal getter
Uwa bu nkoye
God gats my back am better now