Away (Ke Ti Ke)歌词由Mullacray演唱,出自专辑《Incraydible (Explicit)》,下面是《Away (Ke Ti Ke)》完整版歌词!
Away (Ke Ti Ke)歌词完整版
Oh my gosh it's Anthem
I got the juice
Tengo el jugo
Me and my people
Go shine yaya
Shine yaya shine yaya
Enjoy life
Before we die ya
Pass me the kpo and faya
Make I light up and high ya
Blow all my worries away
Away away away away
Away away away
Ke ti ke ke ke
Ke ti ke ti ke ti ke ke
Ke ti ke ke ke
Ke ti ke ti ke ti ke ke
Ke ke ti ke ke ke
Ke ke ti ke ti ke ke
Ke ke ti ke ke ke
Ke ke ti ke ti ke ke
Wetin person wey no sabi swim
Go dey find inside water
Shey if I get small money today
Dem go dey call me oga
Wetin Adamu no see for gate
Pastor sef dey fornicate
Even mamiwota get feelings
Why me I no go get doings mmm hm
Ke ti ke ke ke
Ke ti ke ti ke ti ke ke
Ke ke ti ke ke ke
Ke ke ti ke ti ke ke
I just wanna go higher ya
Higher ya higher ya
Enjoy my life yaya
Before I die ya
Pass me the kpo and fire
Make I light up and high
Blow all my worries away
Make I blow all the bad mind away
All the things wey dey lead me astray
Ke ti ke ke ke
Ke ti ke ti ke ti ke ke
Ke ti ke ke ke
Ke ti ke ti ke ti ke ke
Ke ke ti ke ke ke
Ke ke ti ke ti ke ke
Ke ke ti ke ke ke
Ke ke ti ke ti ke ke
Anytime I see bad energy
Inna mi lane
I dey jump and pass
I never see my family
In like eight years
And I know e no fine
But I'm out here on the grind
I'm a slave in the city of crime
I just want a better life for us