Sika歌词由WavyTéy演唱,出自专辑《Sika》,下面是《Sika》完整版歌词!
Sika歌词完整版
I dey put my Grind
On the line like there's no tomorrow
Nobody cares when
It's not about them
Take care of yourself before them
Oh ahh uhuh
When the money no dey
No friend dey
Only me and my God yeah
N) ni nts) mli m3n3
Tomorrow no go be same on God
Edey pass your eye fili
When money talk
No look nobody body
Pass your eye fili
When money talk
No look nobody body
Some dey hustle fili
When money come
Dem no look nobody body
Some dey hustle fili
When money come
Dem no look nobody body
Ah ahh
Daa da da da da da
Daaa daa daaaaa
Daa da da da da
Daa daa daaaaaaa
If I get pillow for my head I'm okay though
One man million trouble
Make you dey tell me wetin dey sup o
Cos I no fit to live a day with no Kobo
I dey pray for all my gees in the bando
One day we gon' be chilling in a Condo
Awurade nyame do am make e set o
No dey make my enemies to dey laugh o
He ny3loi sorrhn
I go fit to craze o
Bless me make dem
No fih look my face o
I want make money
Wey I never make o
Kind money make
Your woman body gbes o
Ajei, Feemor nor ni sa
Kaakw3 Moko Moko
Ha nyumor shidaa
I no go dey where I dey forever
When money come
Ago change position
I dey put my Grind
On the line like there's no tomorrow
Nobody cares when it's not about them
Take care of yourself before them
Oh ahh uhuh
When the money no dey
No friend dey
Only me and my God yeah
N) ni nts) mli m3n3
Tomorrow no go be same on God
Edey pass your eye fili
When money talk
No look nobody body
Pass your eye fili
When money talk
No look nobody body
Some dey hustle fili
When money come
Dem no look nobody body
Some dey hustle fili
When money come
Dem no look nobody Body
Ah ahh
Daa da da da da da
Daaa daa daaaaa
Daa da da da da
Daa daa daaaaaaa
Life no dey wait for nobody
You for dey on your vibe yeah
Who jah bless no one cursing
Never go dey turn my back
Eyyy always go dey look my front
I no fih rush I no be magician
Eyyy this life ebe turn
By turn I make sturdy
For my own no be rush yeah
Some dey hustle fili fili
(No-no money)
Some dey hustle fili fili
(When money come)
Oohhahhh
Da-da
Daa da da da da da
Daaa daa daaaaa
Daa da da da da
Daa daa daaaaa
Daa da da da da
Daa daa daaaaa
Daa da da da da
Daa daa daaaaaaa