Dodo歌词由Matiana演唱,出自专辑《Dodo》,下面是《Dodo》完整版歌词!
Dodo歌词完整版
Verse 1: Yaga yaga
I don come with another swagger
we go kill them with swagger
Awon ore won fe yo daga
Daga, Daga
Some are feeling my swagger,
some are saying mo chaga
Chaga,chaga
Prechorus: I don't care what people say oh
shabi na dem get their mouth
i no send wetin dem say oh
Mlukurwo kam ka ho
Chorus: I no bi ashawo
i no wetin carry me come igboro
i no wan beg from taiwo
that's why me dey hustle this dodo ×2
When i drop the dodo eh
when i drop the dodo ×2
Verse 2: brother benja
sha na bcox you dey inside venza
you con dey call me enter corner
you con dey form are you Julius Berger
look my face,i no bi isabella
wey you dey chop and later fire
all you need na holyghost fire,
fire, fire
Prechorus: I don't care what say oh
na dem get their month oh
Eleherim elaka
thank God for my liffy
Talkie talkie, Eje Turkey
talkie talkie, Eje turkey
Chorus: when i drop the dodo eh
when i drop the dodo ×2
Chorus: I no bi ashawo
i no wetin carry me come igboro
i no wan beg from taiwo
that's why me dey hustle this dodo ×2
when i drop the dodo eh
when i drop the dodo ×2
Neeksnation