What I’m Passing Through (WIPT) (Explicit)歌词由Holly Pablo&Alligaino演唱,出自专辑《What I’m Passing Through (WIPT) [Explicit]》,下面是《What I’m Passing Through (WIPT) (Explicit)》完整版歌词!
What I’m Passing Through (WIPT) (Explicit)歌词完整版
WIpT
Omije loju mi I dey reason
When I remember say I be nothing
Call on you every night and day
Baba pray for me kemi maseshishe
Bye bye to sorrow days
No girl love if no money no dey
Baba shona mi nire ehh
Make all my struggle No be in vain
Dem tell me say make I do yahoo
And I no go astray
emi o dey mo bi mase se
Cause mama mi wa Nile
Gbabi magba ibe bo mo fe gba
No love out there if you no get the raba
If you don go hard then go harder
Dey on DND I dey chasing raba
Omo oro te ke gan ko le rowo ni
As the thing dey be ko ma fe yemi
And I dey pray make my maye no block me
Emi idan gan gan emi laye mi
Oppression and chenking nah real life stuff
I know say I small but have seen a lot
Mojade tan cuz moni igbagbo oo
Oh my brother boya ko kepe baba
Nobody go dey if you dey for sapa
And I dey reason dada
Komo ti o tomi malo fimi gara
Wetin dey
We no for we dey chase am
All for the Big bag am up all night
Tori owo mose japa
Baba,mama benile dem dey wait for ouze
Anyhow he be we dey on Ghad
Dem dey wait for me make I loose guide
Person whey dey find money no dey fight
Always on my grind me I’m up all night