Lovers歌词由Candy B演唱,出自专辑《Reborn (Explicit)》,下面是《Lovers》完整版歌词!
Lovers歌词完整版
Ya
Candy b,
Bulu ya,
Waa,
Squash,
(Chorus x2)
Girlfriend,
Boyfriend,
Boyfriend,
Girlfriend,
Romeo and Juliet
How una they do am?
Verse1-
Obaino,
Yemu liz ka nke jumbo,
Ukwu na e bu odika lambo,
She wan make i be her Romeo,
But my conscience agbarigo,
Pateints mu o nozi congo.
U don see why me i wan know,
If you catch am for lipopo,
Another man bulu ya,
Pali ya,
Nalia,
Talia for the culture,
U go still mentain or you go breakup,
Karashika gba mu circle but i wan love,
I wan buy flower,
What's up?
(Chorus x2)
Girlfriend/Boyfriend
Boyfriend/girlfriend
Romeo & Juliet
How una they do am? (Verse2)
What's you talking,
Mr lover lover update me,
Am talking about girlfriend nobi wify,
Do u share ur salary am asking?
Two months bestie mechie kpia taya,
Gba yemu na uso because i no wire,
How una dey do am me i don taya,
She chop all my money stil kpia taya.
U see,
What i see,
These girls are B,
Give dem D,
Iri chie efi chie,
Anor lo mu by bebe,
Anor lo mu by bebe,
(Chorus x2)
Girlfriend,
Boyfriend,
Boyfriend,
Girlfriend,
Romeo & Juliet,
How una dey do am?
(Chorus x2)
Girlfriend,
Boyfriend,
Boyfriend,
Girlfriend,
Romeo and Juliet,
How una they do am?