SBW (Explicit)歌词由Sainttheeactivist演唱,出自专辑《SBW / Wetin I Do (Explicit)》,下面是《SBW (Explicit)》完整版歌词!
SBW (Explicit)歌词完整版
SBW (Lyrics)
Swear it’s not funny
Kele get body
She taking my money
When the money dey she dey call me honey
When e no dey she dey call me monkey
Play with my Johnny
Egbami oshe
She be telling me story
Say she know glory
Killing me slowly
You must not know me
I’ma mu’fucking OG
Biggi backa
She carry for her back don dey make a man go mad
Extraordinary something she dey carry for her back
You don make me loose my sense I know wey I take waka
Medication, make I burn my cigarette I wan feel away
Ahh been where
(Shawty been where)
Ahh been where
(Girl I’ve been waiting )
Shawty been where
Ahh been where
(Oh girl I’ve been waiting )
Shawty been where
Ahh been where
Where ya location
(Make you send me your location )
Shawty been where
Ahh been where
Swear it’s not funny
Kele get body
She taking my money
When the money dey she dey call me honey
When e no dey she dey call me monkey
Play with my Johnny
Egbami oshe
She be telling me story
Say she know glory
Killing me slowly
You must not know me
I’ma mu’fucking OG
I’ma mu’fucking OG
Make me feel right
And the Kele look nice on lowkey
No dey shine light
Make we no fight
She a darkness child unholy
My prayer tonight
Make I off light make I hold am tight
Go slowly
Give me four times before the morning light
Ahh been where
(Shawty been where)
Ahh been where
(Girl I’ve been waiting )
Shawty been where
Ahh been where
(Oh girl I’ve been waiting )
Shawty been where
Ahh been where
Where ya location
(Make you send me your location )
Shawty been where
Ahh been where