23 (Good & Bad) (Explicit)歌词由Richie Rayy&MicHealz演唱,出自专辑《23 (Good & Bad) [Explicit]》,下面是《23 (Good & Bad) (Explicit)》完整版歌词!
23 (Good & Bad) (Explicit)歌词完整版
E yeah yeah yeah
It's dmnbaby
Chocolate deesign oh
Yeah I go by the name mic
Healz!
Balling every night
Catch a case like breezy
Ten toes yes I mount
Me & jiggy
Step inna the studio
Man vibe
And I de give dem mad vibe
Uncle don don go
The man down
Water be komot my eyes
Dats by the way
I drop my song you nur feel am?
They can't compare
I'm good and bad yunno
Cant fall in love
They want to take my soul
I'm the man
I'll shift ur pant oh no
Just let it flow
No dey doubt my gang we fuck shit
Stack it up my bro we light it up
No go dull my team we wild yunnno
I'm blessed
No dey try man I'm blessed
Talkless me dey always capless
The girls dem loving me
I'm their sweetest
Anytime wey I come
Through demma feel wet
I'm blessed
No dey try man I'm blessed
Talkless me dey always capless
The girls dem loving me
I'm their sweetest
Anytime wey I come
Through demma feel wet
This life is really not about
The way that people see you
My mother used to tell me
Live your life and keep it simple
Wanna stay up working
Hard should be the jingle
And yes I see the future
When I'm looking through
That see through dress
Wait wait this no be love song abi
Na the hate make us
Know say we really sabi
Like that yoruba name see them
Dey pray make ah fall abi (afolabi)
But e dey pain them say everyday we
Dey bolaji
Thor , abuja boys
Are living lowkey (loki)
Hapiness is free
But na 10k for molly
So if you dey transfer
For every touching story ehn
Very soon you go
Be the touching story
So focus on your bank (ehh)
Load your tank (ehh)
No second chances
Cos life no be prank (ehh)
I look the future
And I see rich rays
Mehn you no fit compare
I'm good and bad
Which way ehn ?
They can't compare
I'm good and bad yunno
Cant fall in love
They want to take my soul
I'm the man I'll shift
Ur pant oh no
Just let it flow
No dey doubt my gang we fuck shit
Stack it up my bro we light it up
No go dull my team we wild yunnno
I'm blessed
No dey try man I'm blessed
Talkless me dey always capless
The girls dem loving me
I'm their sweetest
Anytime wey I come
Through demma feel wet
I'm blessed
No dey try man I'm blessed
Talkless me dey always capless
The girls dem loving me
I'm their sweetest
Anytime wey I come
Through demma feel wet